MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profileg
MUIP

@ManUtdInPidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. ๐Ÿ“ฉ [email protected], @muipfpl

ID:3406224885

calendar_today06-08-2015 22:43:56

150,2K Tweets

158,7K Followers

90 Following

Follow People
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

We wan wish Super Eagles all the best today.

By Godโ€™s grace, we go collect 3pts so we fit top the group. Up Nigeria! ๐Ÿ™๐Ÿพ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ

We wan wish Super Eagles all the best today. By Godโ€™s grace, we go collect 3pts so we fit top the group. Up Nigeria! ๐Ÿ™๐Ÿพ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด BREAKING:

Manchester United dey close to agree deal with three golf courses wey dey near Old Trafford to build new training ground.

Dem believe say the area wey dey available pass 200 acres wey dem fit build on, and the total cost fit pass ยฃ150m.

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด BREAKING: Manchester United dey close to agree deal with three golf courses wey dey near Old Trafford to build new training ground. Dem believe say the area wey dey available pass 200 acres wey dem fit build on, and the total cost fit pass ยฃ150m. #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ—ฃ๏ธ Seb Palmer-Houlden (Newport County): 'We want make Manchester United bring their stars. We always dey eager to play against the best players. We go try take advantage, because these moments no dey come often.'

๐Ÿšจ๐Ÿ—ฃ๏ธ Seb Palmer-Houlden (Newport County): 'We want make Manchester United bring their stars. We always dey eager to play against the best players. We go try take advantage, because these moments no dey come often.' #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ—ฃ๏ธ Anthony Martial agent, Philippe Lamboley: 'Anthony no go commot from Man United, e go stay till hin contract end for June.'

'Wetin dem talk about am na total lie. Dem no exclude am from the group, and e get no issue with the coach.'

๐Ÿšจ๐Ÿ—ฃ๏ธ Anthony Martial agent, Philippe Lamboley: 'Anthony no go commot from Man United, e go stay till hin contract end for June.' 'Wetin dem talk about am na total lie. Dem no exclude am from the group, and e get no issue with the coach.'
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจโœ… || Sir Jim Ratcliffe and Sir Dave Brailsford dey ginger to appoint 'best in class' to key positions for . [Chris Wheeler]

I just dey thank God everyday say we no make the wrong decision with Papa Jimmy, cos Omo anytime I hear say Papa Jimmy do anything e dey alwaysโ€ฆ

๐Ÿšจโœ… || Sir Jim Ratcliffe and Sir Dave Brailsford dey ginger to appoint 'best in class' to key positions for #mufc. [@ChrisWheelerDM] I just dey thank God everyday say we no make the wrong decision with Papa Jimmy, cos Omo anytime I hear say Papa Jimmy do anything e dey alwaysโ€ฆ
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ Casemiro fit no continue at Manchester United after this season as the club believe say e go better to sell the 31-year-old.

E be one of the highest paid players for Premier League and e get three and a half years left for hin contract.

(Source: Daily Star)

๐Ÿšจ Casemiro fit no continue at Manchester United after this season as the club believe say e go better to sell the 31-year-old. E be one of the highest paid players for Premier League and e get three and a half years left for hin contract. (Source: Daily Star)
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจโœ… || Senior ogas dun hold Informal talk talk on potential move commot from Carrington since 2022.

Senior figures bin visit Leicester City immaculate training complex wey open in 2021 and the infrastructure bin almost tear their mouth.

[Samuel Luckhurst, MEN]

๐Ÿšจโœ… || Senior #mufc ogas dun hold Informal talk talk on potential move commot from Carrington since 2022. Senior figures bin visit Leicester City immaculate training complex wey open in 2021 and the infrastructure bin almost tear their mouth. [Samuel Luckhurst, MEN] #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจโœ… || Mags Mernagh โ€“ the ogbonge achite wey dey behind Leicester City Elite Class training ground โ€“ na him be the director of infrastructure for and e dey oversee the enhancements for Carrington. [Samuel Luckhurst, MEN]

๐Ÿšจโœ… || Mags Mernagh โ€“ the ogbonge achite wey dey behind Leicester City Elite Class training ground โ€“ na him be the director of infrastructure for #mufc and e dey oversee the enhancements for Carrington. [Samuel Luckhurst, MEN] #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจโœ… || dun dey reason to relocate from their Carrington training complex ontop say if dem wan expand the site, dem go vomit ogbonge money ontop logistical. Some High-level club sauces yarn say the narrow country lane on Birch Road dey hold dem down. [Samuel Luckhurst, MEN]โ€ฆ

๐Ÿšจโœ… || #mufc dun dey reason to relocate from their Carrington training complex ontop say if dem wan expand the site, dem go vomit ogbonge money ontop logistical. Some High-level club sauces yarn say the narrow country lane on Birch Road dey hold dem down. [Samuel Luckhurst, MEN]โ€ฆ
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Manchester United don begin negotiations with Eric Maxim Choupo-Moting agent for the last few hours! The player dey interested for move come United. [OKAZ]

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Manchester United don begin negotiations with Eric Maxim Choupo-Moting agent for the last few hours! The player dey interested for move come United. #MUFC [OKAZ]
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿฅ‡ The wahala between Andre Onana and Cameroon FA president Samuel Eto'o still dey continue.

Dem talk say dem never talk since World Cup, and their relationship don spoil, e no fit reconcile. [Chris Wheeler]

๐Ÿšจ๐Ÿฅ‡ The wahala between Andre Onana and Cameroon FA president Samuel Eto'o still dey continue. Dem talk say dem never talk since World Cup, and their relationship don spoil, e no fit reconcile. [@ChrisWheelerDM]
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Finally, Man Utd go get team of directors around our manager wey go help am achieve success on the field.

Dem dey assemble dream team for the biggest club for England. E go take some time before dem fit make change and make us contenders again. ๐Ÿ™๐Ÿพ

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Finally, Man Utd go get team of directors around our manager wey go help am achieve success on the field. Dem dey assemble dream team for the biggest club for England. E go take some time before dem fit make change and make us contenders again. ๐Ÿ™๐Ÿพ #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Luke Shaw fit waka come back play for ๐Œ๐š๐ง๐œ๐ก๐ž๐ฌ๐ญ๐ž๐ซ ๐”๐ง๐ข๐ญ๐ž๐ vs ๐๐ž๐ฐ๐ฉ๐จ๐ซ๐ญ ๐‚๐จ๐ฎ๐ง๐ญ๐ฒ.

Shaw don show good form under Ten Hag, and e absence don dey show for Man United.

๐Ÿšจ๐Ÿ”ด Luke Shaw fit waka come back play for ๐Œ๐š๐ง๐œ๐ก๐ž๐ฌ๐ญ๐ž๐ซ ๐”๐ง๐ข๐ญ๐ž๐ vs ๐๐ž๐ฐ๐ฉ๐จ๐ซ๐ญ ๐‚๐จ๐ฎ๐ง๐ญ๐ฒ. Shaw don show good form under Ten Hag, and e absence don dey show for Man United. #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐ŸŽ™๏ธ Brian Brobbey: 'I no dey in contact with Erik ten Hag again. We bin dey text for Whatsapp, but I believe say Erik dey busy. I get new number too, so...

I no sabi anything about any interest from Manchester United. I read am for news, but I dey stay for Amsterdam.'

๐ŸŽ™๏ธ Brian Brobbey: 'I no dey in contact with Erik ten Hag again. We bin dey text for Whatsapp, but I believe say Erik dey busy. I get new number too, so... I no sabi anything about any interest from Manchester United. I read am for news, but I dey stay for Amsterdam.'
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

๐Ÿšจ Bayern Munich wan keep Eric Maxim Choupo-Moting, but e dey open to join Manchester United. Na for United hand e dey. ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฒ

(Source: Fabrizio Romano)

๐Ÿšจ Bayern Munich wan keep Eric Maxim Choupo-Moting, but e dey open to join Manchester United. Na for United hand e dey. ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฒ (Source: @FabrizioRomano)
account_circle