MUIP
@ManUtdInPidgin
Man United In Pidgin Football News. by the fans. ๐ฉ [email protected], @muipfpl
ID:3406224885
06-08-2015 22:43:56
152,0K Tweets
162,1K Followers
95 Following
Follow People
๐จ๐ฅ The wahala between Andre Onana and Cameroon FA president Samuel Eto'o still dey continue.
Dem talk say dem never talk since World Cup, and their relationship don spoil, e no fit reconcile. [Chris Wheeler]
๐จ Bayern Munich wan keep Eric Maxim Choupo-Moting, but e dey open to join Manchester United. Na for United hand e dey. ๐จ๐ฒ
(Source: Fabrizio Romano)
๐จ๐จ๐| Andrรฉ Onana fit return this week if Cameroon comot for AFCON on Tuesday. [Chris Wheeler]